•You collect babe number you use 'chick' store am. Her
mama na fowl ?
• U buy suya ,your woman chop all the meat finish you come dey smile dey chop the onion, u be
vegetarian?
• U dey wit your guy , deyrecieve different kinds of phone calls every 5 min, yet you dey claim say you no dey cheat on am...My sista, you be MTN customer care agent?
• U ask a girl wetin shewant from you and she asked for money and you come dey vex...you dey expect make she ask for wisdom andunderstanding? She be Solomon?
• U dey carry your girlfriend go club, wen you don marry her finish, you dey expect make she stop clubbing,
My broda are you a learner?
• Ur girlfriend dumps you for a rich man you say she be gold digger, but your sister do the same to anoda guy,you give testimony for ChurchSay na Divine intervention.....
Bros parkwell!
• You get F9 parallel forWAEC, still you dey ask forBrazilian Hair of N150.000 .
Abeg where you wan fix am?,
on top that coconut head?
• U get tribal marks, stretch marks full your body yet you want tattoo...ah ah! my
friend you be zebra?
• U are 6 feet tall, you still come wear 6 inches high heeledshoe...
shey you wan whisper to God?
• U dey snap inside different types of cars yet you expect youur man to believe you no dey cheat.....babe you be mechanic?
• U gather different girls' picture for your phone and you expect your gal to believe you dey faithful....uncle, you be photographer?
• He gave you an engagementfor over five years, heNever marry you.....
my dear you be lord of the rings?
•You dey pay your babe wey dey university school fees and yet you never write JAMB,you be Scholarship board?
•U are 18yrs and your sugardaddy is 70yrs old and you stil dey call him 'BABY',
my sister na your ANCESTOR?
•Your babe is eating icecream...you're drinking purewater...
please my guy Are you diabetic?
•U claim say you dey do fasting and prayer but you come vomit fufu and egusi soup. Omo you be magician?
@antwowfisher
Home
»
»Unlabelled
» FACTS ABOUT LIFE {LMAO}
Recent Posts
- DOWNLOAD MP3: Alleno- Rabaman24 Sep 20190
DOWNLOAD MP3: Alleno- Rabaman Just when we thought he was out of the music game, Alleno cr...Read more »
- BigMan - On The Floor | @Bigmanchi20 Apr 20190
BIGMAN who is the CEO of Big Dreams Entertainment teams up with Toosh Beatz the wizar...Read more »
- DOWNLOAD MP3: Jozzy ft Wiss - Hungry Man20 Mar 20190
Jozzy who is the CEO of Jozzy Pablo Music teams up with Wiss tha wizard on a joint called...Read more »
- Music: People Vibration – Ogiso03 Mar 20190
People Vibration – Ogiso [Mp3 Download] DMFAIM RECORD Present Nigerian Eu...Read more »
- MUSIC: Pappy Kee – Collect03 Mar 20190
Naijamusicspot Promotions presents Europe based Nigerian Afro singer ‘Pappy Kee’ new hi...Read more »
- NEW MUSIC: DANCHYKE - CALM DOWN03 Mar 20190
Brand new single by Danchyke and this one is titled Calm Down. Produced by Qvibez and Mixed and M...Read more »
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Post a Comment
DROP YOUR COMMENT
EmoticonClick to see the code!
To insert emoticon you must added at least one space before the code.